Tim Godfrey – Akpo Aza

Akpo Aza Tim Godfrey
No ratings yet
Downloaded 4378 times Played 2107 times File Size 8.6 MB 8.6 MB
Total Plays
2,107
Enjoy this? Listen to Tim Godfrey 's song playlists

Tim Godfrey is out with a new single titled Akpo Aza!

Ask and it will be given to you

[Lyrics]

Every time I call am he answer
Even when I sick na my healer
When I’m in need na provider
When Iâ€
™m in trouble na helper
Any pit wey my enemy dig for me jump am pass
Oh oh oh

Apoaza kachineke mubu

I ask am for child e give me children
I ask am for house e give me mansion
Before I dey ask na him dey answer
That is why I dey call am agidigba eh
Any pit wey my enemy dig for me
Jump am pass
Any pit wey my enemy dig for me
Jump am pass
Oh oh oh

Apo aza ka chineke mubu

Kpoya na ututo
Kpoya na Oga za
Kpoya na ehehie
Kpoya na oga za
Kpoya na abalie o
Kpoya na oga za

Akpo aza ka Chineke mu bu o

Download Tim Godfrey – Akpo Aza

Downloads
4,378
File Size
8.6 MB
New Gospel Music Nigeria

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *