Paul Chisom – Baba Na You

Baba Na You Paul Chisom
Song Duration: 00 Hr 09 Min 08 Sec
Average: 3 (1 votes)
Downloaded 25024 times Played 4345 times File Size 8.38 MB 8.38 MB
Total Plays
4,345
Enjoy this? Listen to Paul Chisom 's song playlists

Amazing song from Paul Chisom titled Baba Na You

[Lyrics]

CHORUS:
Baba na you
Love gidi kwe gu
When I think about the things You do
Your love dey make me
dey follow you (x2)

CALL & RESP:
Because everything…Na you
Anything I do… Na you
When I wan enjoy… Na you
Even when I cry… Na you
When I fall yakata… Na you
When I stand gidigba… Na you
Edike dike ke
Edikele dikele dike ke

REFRAIN:
Baba na You biko
Na only You ewo ewo
Baba na You biko
Na only You ewo ewo

SOLO:
Without you
I no know wetin I go fit do o
And without you
I go be like mansion with no roof
And without you
I go be like bride wey no get any groom
And without you
I for don kpai, I go turn mumu oh
I can’t live
I can’t be without you
I can’t sleep
I can’t wake without you
I can’t be
I can’t live without you
I cannot sleep
Cannot wake without you

REPEAT [CALL & RESP]

REPEAT [REFRAIN]

SOLO:
Without you
I no know wetin I go fit do o
And without you
I go be like mansion with no roof
And without you
I go be like bride wey no get any groom
And without you
I for don kpai, I go turn mumu oh
I can’t live
I can’t be without you
I can’t sleep
I can’t wake without you
I can’t be
I can’t live without you
I cannot sleep
Cannot wake without you

REPEAT [CALL & RESP]

REPEAT [REFRAIN]

VAMP:
Oh oh oh
Oh-oh, oh-oh, oh-oh
Oh oh oh
Oh-oh, oh-oh, oh-oh
Na only you
Only you

REPEAT [CHORUS]

REPEAT [CALL & RESP]

REPEAT [REFRAIN]

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *